top of page

Pidgin English (African)

You go need Adobe Reader to view dis tracts. Download Adobe Reader wey dey free for here if you no get am. 

Tracts wey no dey Coloured:  You fit print tract from di internet, or download am for your computer before you print am.

Tracts wey dey Coloured:  E get settings for your printer wey you must change to print tracts wey dey coloured (make you see Printing Guide). Download tract for your computer and change di settings before you print am.

*We no dey sell our tracts, and we no give anybodi permission to sell am. Make no pesin copy, reproduce or change our tracts. To do am mean sey you don tief our intellectual property.

Tracts wey dey

(Make you click the tract to download am. How to print di tract dey here. How to cut di tract and fold am dey here)

Print tract wey dey coloured for white paper. Print tract wey no dey coloured for coloured paper.

 May 04, 2024 

bottom of page